See details of how Bobrisky was accused of claiming another man’s house after his housewarming party failed

Nigerian popular crossdresser, Bobrisky is trending again, as he was accused of flaunting another man’s mansion.

His failed house warming party was also attributed to the accusation.

READ ALSO; Bobrisky laments the transition of his body and plans to go for another surgery

READ ALSO; Bobrisky stirres mixed reactions with a n^de photo of himself on Snapchat

 

See the full gist below as revealed by the controversial blogger, Gistlovers

 

“Dear Idris ……. you wan use Blessing Onye Eze pattern 🤦‍♀️🤦‍♀️🤦‍♀️🤦‍♀️🤦‍♀️ that one just Dey bark all these while😂😂😂as her matter don cast, she promised to bring down ig on 25th of December , we nor see anything, baby daddy Shenck am😂😂😂
it’s on nstagram wey you go see people wey Dey pay house rent Dey do house warming 😂😂😂😂😂😂 The 400 million house Na ktsele friend get am, that one Dey hide for Efcc, make all of una do werey for their if una yansh no go open make Efcc come after am, if una know wetin food for una just use that cloth wey you sell to people for house warming, do another baiday ooo(Birthday) if not if una do any fake house warming to tension people Na Ogun go kee una,LIVE YOUR TRUTH, STOP OPPRESSING AND MISLEADING THE NEW GENERATION, pay your rent in peace no Dey do Audio house warming and most importantly remember to pay all your debt and try Dey give Baba otun ( your dad)enough money make him take enjoy him old age . Dear King ans Queens, you are doing well, you be Boss, no let anybody pressure your life, I come in peace.

No Comments Yet

Leave a Reply

Your email address will not be published.