Don Jazzy set to host his ex wife in Nigeria

Mavin label’s boss, Don Jazzy is set to host his ex wife, Michelle as she return to Nigeria.

According to controversial Instagram blogger, Gistlover, Don Jazzy’s ex wife will be returning to Nigeria on 29th April 2022.

Read Also: Glam Look Of The Day: Temi Otedola serves beauty in a white dress

The source added that everything is set for her trip to Nigeria, including her visa while issuing a warning to all side chicks of Don Jazzy to vacate his home before the arrival of Michelle Jackson.

The post reads;

Hello tueh tueh our online inlaws make una Dey get ready to host Don jazzy Ex wife in Nigeria oo and to y’all side chics of don( both male and female ) make una Dey pack una load small small ooo, person wey get property wan come naija on the 29th of April ooo.

So she’s taking a flight by 29th of April, she don get her visa like this , odikwa set, everything don set and meeting point Na VI oo, I just say make I inform una ooo make the matter no go turn yam pepper scatter scatter if she meet una an announced abi them wan settle ni??

Online in-laws and online God when, make una Dey warm up ooo, if them settle like this Na aso ebi remain oooo, i come in peace”

See post below;

No Comments Yet

Leave a Reply

Your email address will not be published.